Nigeria President Don Warn FIRS, Make Dem No Dey Look Uche Face To Collect Money.

Tori As We Dey Waka Come:

President Muhammadu Buhari yesterday yan say, make di Federal Inland Revenue Service (FIRS) and other agencies, no dey play with money matter, say make dem dey collect tax money from all di foreign companies wey dey work inside Nigeria.


Him talk dis matter inside Abuja, State House, say make dem dey waka sharp sharp on top tax matter.


www.wakacometv.blogspot.com


send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.


As We Dey Waka, No Be Lie.


#wakacometv #toriaswedewakacome


Comments

Popular posts from this blog

Guinea Military coup: Soldiers don waka collect presidential power for Guinea.

Covid19: We need 3months before schools go fit open back again, House Of Representative.

Uganda Bobi Wine Under Home Arrest & Out Of Food.