COVID19: British Prime Minister Boris Johnson Don Para Give U.K OnTop Dis New CoronaVirus.

 Tori As We Dey Waka Come:


British Prime Minister Boris Johnson don halla on Friday, to government pipo inside U.K, say dis new coronavirus go dey kill pass before own, dis na di matter wey him see on top dis second wave of coronavirus, make dem take action to dis matter, dis no be small matter at all wey dem go dey use play, as di coronavirus never get medicine wey fit remove am for person body.



www.wakacometv.blogspot.com

send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.

#wakacometv #toriaswedewakacome


Comments

Popular posts from this blog

Guinea Military coup: Soldiers don waka collect presidential power for Guinea.

Covid19: We need 3months before schools go fit open back again, House Of Representative.

Uganda Bobi Wine Under Home Arrest & Out Of Food.