Ondo State give herdsmen 7days to waka comot for di state.

Tori As We Dey Waka Come:

Inside Akure yesterday, plenty pipo waka come outside to support di matter wey governor talk.
Governor of Ondo state, yesterday talk sey E give headsmen 7days, make dem waka comot from Ondo State, and forests.
Governor Oluwarotimi Akeredolu don order
Say make all dis herdsmen dem comot from bush inside forest for Ondo State, dem say dem no wan see dem at all, him don give dem 7days make dem waka.


Di pipo of Ondo State, happy with dis good decision wey Governor yan, Di Chairman of the National Union of Road Transport Workers, Comrade Jacob Adejo sef talk about how dis herdsmen dey kill pipo, him say road no dey safe again because of dis herdsmen dem.




www.wakacometv.blogspot.com

send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.

#wakacometv #toriaswedewakacome

Opmerkings

Gewilde plasings van hierdie blog

Osun State Police, Don Catch Ritualists.

Tinubu A.K.A Jagaban Don collect Certificate Of Return with him vice

Uganda:76 years old Yoweri Museveni go challenge 38 years old Bobi Wine.