Google and Facebook go waka comot for Australia.

Tori As We Dey Waka Come:

Google and Facebook go waka comot for Australia, if di government put am for law, say make dem dey pay pipo money.


Google don talk say, dem go comot for Australia and dem go block every body wey dey Australia for Google, if di government confirm say dem go dey pay pipo money for dia business ontop google.


So Australia government go soon put am for law say, make google and facebook dey pay pipo money for wetin pipo get to dey do ontop dia site.


Google yan say dem go block news reporter wey dey use dia google site to dey torchlight matter.

country no go fit dey browse on top google again to search for news from Australia, and Australia no go get news online again if dem block Australia.


www.wakacometv.blogspot.com


send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.


As We Dey Waka, No Be Lie.


#wakacometv #toriaswedewakacome

Opmerkings

Gewilde plasings van hierdie blog

Osun State Police, Don Catch Ritualists.

Tinubu A.K.A Jagaban Don collect Certificate Of Return with him vice

Uganda:76 years old Yoweri Museveni go challenge 38 years old Bobi Wine.