IGP Adamu don confirm di arrest of Sunday Igboho.

Tori As We Dey Waka Come:

IGP Adamu don confirm di arrest of Sunday Igboho.

Di Inspector General of Police, Mohammed Adamu don order di arrest of Sunday Igboho over ultimatum to Fulani herdsmen

Inspector General of the Nigeria Police, confirm say him arrest Igboho come abuja, to face prosecution.

According to him, Igboho dey part of the people wey say make fulani herdsmen pipo comot for di land.

Igboho yan last week Friday say him give fulani pipo seven days, make dem leave Oyo state because dem dey kill pipo any how for forests.





www.wakacometv.blogspot.com

send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.

#wakacometv #toriaswedewakacome

Comments

Popular posts from this blog

Guinea Military coup: Soldiers don waka collect presidential power for Guinea.

Covid19: We need 3months before schools go fit open back again, House Of Representative.

Uganda Bobi Wine Under Home Arrest & Out Of Food.