TANKER FALL KON CATCH FIRE

Tori As We Dey Waka Come:

Today wey be Thursday 7th of January 2021, this afternoon na him di PETROLEUM  TANKER EXPLODE catch fire, as e somasult.
The gbege make plenty pipo wey dey the area run go hide dem head, for safety. This particular waka happen for Apapa/Oshodi express way inside Lagos State.


send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.

#wakacometv #toriaswedewakacome

#talkamafrica @talkamafrica

Comments

Popular posts from this blog

Guinea Military coup: Soldiers don waka collect presidential power for Guinea.

Covid19: We need 3months before schools go fit open back again, House Of Representative.

Uganda Bobi Wine Under Home Arrest & Out Of Food.