NIMC, don waka start strike across di kontri.

Tori As We Dey Waka Come:
Plenty pipo no go fit register dem phone number with NIMC, on top this new strike matter.

Officials of the National Identity Management Communication (NIMC) don decide to go on nationwide strike across we konri, beginning from Today, Thursday, January 7, 2021.

The NIMC staff wey protest today, complain say dem deny dem allowance and plenty jolificate money during this COVID-19 pandemic. Dem yan talk say, dem dey work under pressure with no allowance from the federal government



send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.

#wakacometv #toriaswedewakacome

Comments

Popular posts from this blog

Guinea Military coup: Soldiers don waka collect presidential power for Guinea.

Covid19: We need 3months before schools go fit open back again, House Of Representative.

Uganda Bobi Wine Under Home Arrest & Out Of Food.