Water Don carry pipo go for Burundi

Tori As We Dey Waka Come:

Inside, Burundi heavy rains don carry waka plenty pipo property, dis water don cover thousands of pipo house.

Di Gatumba, Mutimbuzi region located 5km from Bujumbura province don suffer from heavy floods, since Monday January 11, dis one happened after di Rusizi River wey be di tributary lake for Tanganhika, vess comfort come out side on cover this community with pipo house, di pipo don dey cry for movement make dem helep dem build back dier property, eye water don carry waka.

One of di pipo wey dey cry for help, yan say dem dey beg di movement, make dem help dem block dis River wey don carry water cover dier community.

Di National Platform for Risk Prevention and Disaster Management talk say make all di pipo comfort pack comfort go another place, till di time wey dem go fit solve di matter.

Dem yan say dis na di second time wey dis water go waka cover pipo house and road, say dis matter don happen before for may 2020, wey E carry plenty pipo property go.




www.wakacometv.blogspot.com

send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.

#wakacometv #toriaswedewakacome

Opmerkings

Gewilde plasings van hierdie blog

Osun State Police, Don Catch Ritualists.

Tinubu A.K.A Jagaban Don collect Certificate Of Return with him vice

Uganda:76 years old Yoweri Museveni go challenge 38 years old Bobi Wine.