Tori been comot on Sunday say Tinubu catch covid-19.

Tori As We Dey WakaCome: 

Tori wey waka say Bola Ahmed Tinubu don catch Covid-19, the tori wey waka come, surprise every body for we country wey hear the matter, but no be the true yan be that. 
Bola Ahmed Tinubu spokes person, Tunde Rahman, say di tori wey bin comot on Sunday say Bola Ahmed Tinubu catch covid-19, and say dem don carri am go France for treatment since December, na lie from di pit of hell. 
According to di statement, true true di APC chieftain dey abroad.

E come talk say "we don do covid-19 test on am, 15 times, wey im travel and im fit mix up with pipo....
"Asiwaju dey very ok and him dey fine, e no get covid-19" na so Mr Tunde tok.

send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.
#wakacometv #toriaswedewakacome



Opmerkings

Gewilde plasings van hierdie blog

Osun State Police, Don Catch Ritualists.

Tinubu A.K.A Jagaban Don collect Certificate Of Return with him vice

Uganda:76 years old Yoweri Museveni go challenge 38 years old Bobi Wine.