Uganda:76 years old Yoweri Museveni go challenge 38 years old Bobi Wine.

Tori As We Dey Waka Come:

Uganda Elections: Na On Di 14th of January 2021, 76 years old Yoweri Museveni go challenge 38 years old Bobi Wine.
 
38 years old Robert Kyagulanyi Ssentamu, wey dem dey call, Bobi Wine go waka do election with 76 years old Yoweri Museveni wey don use 35 years for office as presido.

Uganda pop star Bobi Wine, wey wan unseat President Yoweri Museveni, talk say na so Di man dey use all him Government security officials to disturb him supporters, Bobi wine yan dis matter give International Criminal Court(ICC).



Plenty Pipo dey dress in red, to support Bobi wine wey dem also dey call di ghetto presido.
As e be so, Facebook don block Di Accounts of Uganda Government officials.

www.wakacometv.blogspot.com

send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.

#wakacometv #toriaswedewakacome

Opmerkings

Plaas 'n opmerking

Gewilde plasings van hierdie blog

Osun State Police, Don Catch Ritualists.

Tinubu A.K.A Jagaban Don collect Certificate Of Return with him vice