Ritualists cut off 6 years old girl private part for Bauchi State, Nigeria.
Tori As We Dey Waka Come:
Ritualist for northern Nigeria cut The private part of 6 year old girl for Bauchi.
Some bad pipo cut di private part of 6 year old girl inside Bauchi State, December 30th 2020, this na bad news, as e continue to weak many pipo for we kontri, Nigeria.
Tori wey reach us today, be say, the girl currently dey under treatment, for hospital, inside Bauchi State.
World pipo make una dey try pay attention to una pikins dem ooo.
Comments
Post a Comment