MR IBU Burial


 Tori As We Dey Waka Come:

Popular Nollywood Actor MR John Okafor Popularly called MR IBU, wey dem burie on di 28th of June 2024, na great Noollywood Actor,

wey dei on di 2nd of march 2024, afta im battle one "strange and dangerous illness.




Na im Burial dem just do finish for him home town inside Eziokwe Amuri, Nkanu West Local Government Enugu State.






Dis na Tori As We Dey, Waka Come. 

If you get Tori, send am to we Email: 

wakacometv@gmail.com 

As We Dey Waka, No Be Lie. 



Comments

Popular posts from this blog

Guinea Military coup: Soldiers don waka collect presidential power for Guinea.

Covid19: We need 3months before schools go fit open back again, House Of Representative.

Uganda Bobi Wine Under Home Arrest & Out Of Food.