NEMA Welcome back Japa Nigerians wey dem Drive come back



 Tori As We Dey Waka Come:

We Japa Pipu Don waka come back Nigeria by force, dis waka happen after dem remove dem

comort for di obodo oyinbo land wey dem waka waka go.

as e dey hot on top dis waka, wey dem remove dis nigeria wey japa go obodo oyinbo land come back, 

for inside Abuja Airport for we country nigeria, NEMA Welcome dem back to we mother land.

Di pipu we follow welcome dem back na di Director General NEMA, Mrs Zubaida Umar,DG NEMA, 

person wey repreaent Di Director, North Central Zone, Alhaji Bashir Garga,follow welcome dem say make dem feel at home, 


say we Goverment go assist dem for money to fit helep dem waka go dem house inside we country plus ogbonge help wey dem go fit do for dem.


CLICK TO PLAY VIDEO


Dis na Tori As We Dey, Waka Come. 
If you get Tori, send am to we Email: 
wakacometv@gmail.com 
As We Dey Waka, No Be Lie. 
and kill one pesin including herself and injure odas.

Comments

Popular posts from this blog

Kenya don dey hot, Tori As We Dey Waka Come

Nigerian chef: Hilda Baci don break Guinness World Record for ‘longest cooking time.