Cholera dey kill fast past Covid19 for Nigeria

 


Tori As We Dey Waka Come

Nigeria on 'high risk on top cholera

As E dey Hot on top Dis Cholera gbege Di Nigeria Centre for Disease Control (NCDC) don activate national cholera emergency operation center.

Di declaration afta sabi pipo on mata wey concern cholera do one ogbonge risk assessment on top di Cholera situation for Nigeria last week.




Di centre say based on di assessment na im make dem activate di National Cholera Multi-Sectoral Emergency Operations Centre (EOC) 

for di FCT and all di states for Nigeria.

Dis decision to activate di cholera emergency centres di NCDC say, na to show di gravity of di outbreak and to reduce di impact of di disease.




CLICK TO PLAY VIDEO

Dis na Tori As We Dey, Waka Come. 
If you get Tori, send am to we Email: 
wakacometv@gmail.com 
As We Dey Waka, No Be Lie. 

Comments

Popular posts from this blog

India plane wey dey head to London crash wit over 200 pipo onboard

See As Person Pikin And Im Friends Die When Dem Drink Zakami Drink Inside Wedding

Waka on top Yelwata community in Benue State.