Wizkid Don Carry Grammy Award

Tori As We Dey Waka Come:

Nigeria artist Wizkid don win Grammy Award for di year 2021.
Ibrahim Ayo Balogun a.k.a Starboy Wizkid, don waka with grammy award, on top dis waka na with beyounce and blue ivy, wey him follow waka do di song with, wey dem title brown skin girl.
on top dis song wey him waka do with beyonce, blue ivy and him self wizkid for di best music video Award.

wakacometv.blogspot.com

send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.

#wakacometv #toriaswedewakacome

Comments

Popular posts from this blog

Boko Haram Don Collect Kaure Village: Over 3,000 Pipo Don Dey Homeless Inside Niger State.

Wizkid, Omah Lay and Plenty Celeb waka come with Headies 14th Edition Award dis February 2021.

Dis Christmas ogbonge awoof promo