Covid19 vs poverty



Tori As We Dey Waka Come:

This na we program TalkAm, On Top  WakaComeTv.

this na short videos of the CEO of waka come, on top one of him program way him call, TALKAM.




make una send us pic or video of any matta way dey happen for una area as this waka dey go, we e-mail address na: wakacometv@gmail.com or inbox we FACEBOOK. ontop we page @ WakacomeTv
Make una subscribe to we YOUTUBE channel: wakacomeTv
#wakacometv #talkam #Talkam
for more Tori As We Dey Waka.
As We Dey Waka, No Be Lie.

Comments

Popular posts from this blog

Boko Haram Don Collect Kaure Village: Over 3,000 Pipo Don Dey Homeless Inside Niger State.

Wizkid, Omah Lay and Plenty Celeb waka come with Headies 14th Edition Award dis February 2021.

Dis Christmas ogbonge awoof promo