Davido Celebrate with Wizkid and Burnaboy for Di Grammy Award Wey Dem Win.

Tori As We Dey Waka Come:

David Adeleke a.k.a Davido don waka come on top him twitter page @davido to congratulate him brothers wey win Grammy award, wey shele yesterday 14th of March 2021.

Davido wey dey America right now dey enjoy life talk on top him twitter page say him dey happy for burnaboy and wizkid, e yan say dis award na for All Nigerians and we culture.

wakacometv.blogspot.com

send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.

#wakacometv #toriaswedewakacome

Comments

Popular posts from this blog

Guinea Military coup: Soldiers don waka collect presidential power for Guinea.

Covid19: We need 3months before schools go fit open back again, House Of Representative.

Uganda Bobi Wine Under Home Arrest & Out Of Food.