NIGERIA: Abuja-Kaduna train wey bandit attack

Tori As We Dey Waka Come:

Dis na di picture of di Abuja-Kaduna train wey bandit attack, dem kidnap some passengers.



Two cleaners and workers wey dey work inside di train, Loretta and Abdul die with some security personals and some passengers die plenty pipo injure and dem kidnap some pipo. 
Dis train dey carry 970 passengers.


Follow we waka ontop whatapp +2348133385379 ontop Instagram na
@wakacometv on top YouTube subscribe to see we ogbonge videos Waka Come Tv.
As we dey waka, no be lie.

Comments

Popular posts from this blog

Boko Haram Don Collect Kaure Village: Over 3,000 Pipo Don Dey Homeless Inside Niger State.

Wizkid, Omah Lay and Plenty Celeb waka come with Headies 14th Edition Award dis February 2021.

Dis Christmas ogbonge awoof promo