Lugbe Abuja Estate

Tori As We Dey Waka Come:
Trademoore estate Lugbe,

No be news again say no be small High Powered Sting Operation naim bin shele in Phase 3 this afternoon, wey make dem shut down the estate completely.
Joinbody of DSS team and other team also put body for this level.

We bin no get the full details of the reason(s) why the operation bin happen, but report bin dey about allegate of terrorist activities. 
From our side, wey dey inform everybody to dey vigilant, KNOW YOUR NEIGHBOURS and report any kurukere movement, person or activities wey u no understand to Police, the Exco and Street Reps.

Finally, make  we dey calm and continue to dey do our everyday activities within the Law.

God bless and protect us all.

As we dey waka, no be lie.
send your Tori to we Email: wakacometv@gmail.com
Follow us on top Instagram @wakacometv
Follow usom top twitter @wakacometv
Follow us on top Facebook @wakacometv

Comments

Popular posts from this blog

Boko Haram Don Collect Kaure Village: Over 3,000 Pipo Don Dey Homeless Inside Niger State.

Wizkid, Omah Lay and Plenty Celeb waka come with Headies 14th Edition Award dis February 2021.

Dis Christmas ogbonge awoof promo