Nigerian Super Falcons go play against Malawi

Tori As We Dey Waka Come:
SPORT WAKA

All the Super Falcons players don reach camp, e remain only 3 pipu wey dey waka come.

Nigerian Super Falcons go play against Malawi on 28th July 2026

Na dis 3 pipu dey road dey waka come join di team:
_Ijamilusi  
_Gift Monday  
*Abiodun Deborah  

Dem go land this evening while training dey continue.  
Esther Okoronkwo and Michelle Alozie na the last people wey join the team. We dey expect the remaining 3 to arrive too.


For more ogbonge waka, remember As we dey waka, no be lie.

For advert contact WakacomeTV
Email:wakacometv@gmail.com  

Comments

Popular posts from this blog

Guinea Military coup: Soldiers don waka collect presidential power for Guinea.

Covid19: We need 3months before schools go fit open back again, House Of Representative.

Uganda Bobi Wine Under Home Arrest & Out Of Food.