Posts

Merry Christmas to una

Image
WakaComeTv  We say Merry Christmas to everybody we dey torchlight our waka on top we Blog online, as we dey waka, no be lie. 

ABUJA, KADUNA train go open Monday, 5th of December, 2022

Image
 Tori As We Dey WakaCome: According to di statement, di train stations go open from 6:30 for morning on Monday, 5 December, 2022 and na only two services dem go dey run for now “di first train go comot from di Rigasa train station for Kaduna state to Abuja by 8:00am in di morning. From Abuja, di first train go leave di Idu train station to Kaduna state by 9:45 for morning” E tok. Di Railway Corporation also tok say dem don get new security measures. One of di measures na for passengers to present dia National Identity Number (NIN) and valid Boarding Ticket before dem go allow dem to enta di train. Di statement tok say to buy ticket now by proxy go only dey allowed for minors and a specified number of adult passengers. You fit buy tickets online and you fit use you mobile app buy ticket too from 8' 0 clock on Sunday morning 4, December, 2022. Residents of Abuja and Kaduna for north central Nigeria fit start to travel wit train services again. Di Nigeria Railway Corporation (NRC) say...

Gunmen kidnap person inside mosque for Funtua, Katsina State, northwestern Nigeria.

Image
 Tori As We Dey WakaCome: Gunmen kidnap person inside mosque for Funtua, Katsina State, northwestern Nigeria. jaguda pipo open fire and kidnap almost twenty worshippers on Saturday night wen Muslim worshippers gada for prayers. Nigerian police tok-tok pesin for Katsina state, Gambo Isah tell yan say di Imam of di mosque and one oda worshipper wound - But dem don discharge dem from hospital afta dem collect treatment. Oga Isah tok say a combined team of police, di military and local vigilante bin immediately rescue some of di pipo dem kidnap. Im say 13 pipo still dey miss. E add say dem dey make efforts to track down di suspected kidnappers and rescue di pipo wey di gunmen kidnap. Dis na di tori wey we carry waka come. As we dey waka, no be lie. Remember to follow us on top we social media page.  Facebook @wakacometv Instagram @wakacometv Follow us on top  twitter @wakacometv  You fit dey wachte us live on top we YouTube channel @wakavomeTv   If you get Tori...

Nigeria president waka go meet with King Charles III

Image
Tori As We Dey WakaCome: Nigeria president waka go meet with King Charles III for di first time since e climb di throne. Na on Wednesday President Muhammadu Buhari  meet di new King of England, King Charles for Buckingham Palace, United Kingdom. We presided dey for London on a two-week trip for “im routine medical check up.” Presidential toktok pesin, Femi Adesina say presido go return back to Nigerian on di second week of dis November. Dis na di tori wey we carry waka come. As we dey waka, no be lie. Remember to follow us on top we social media page. Facebook @wakacometv Instagram @wakacometv Follow us on top twitter @wakacometv You fit dey wachte us live on top we YouTube channel @wakavomeTv  If you get Tori for us, waka come we WhatsApp on 08133385379 or send your Tori to we Email: wakacometv@gmail.com As we dey waka, no be lie.

Wife of di man wey burn I'm stepchildren yan di tori as e take happen.

Image
Tori As We Dey WakaCome: Wife Of Di Man Wey Burn I'm Five Stepchildren - My Husband Try To Run Away With Di Twin We Get Togeda Madam Esther Ojo narrate how e happun tok say her husband bin come home dey vex and later go buy petrol keep for house, tell am say e dey carry am go work di next day. mama of di five children wey dia stepfather allegedly set on fire for Ondo state , Esther Ojo say her husband bin don first tok say im no want make di children stay wit am. Authorities for Ondo state southwest of Nigeria confam say dem arrest di 54-year-old man afta im allegedly set ablaze im five step children on Friday night. Three of di children die sake of di fire while two dey collect treatment for one goment owned medical facility for di area. Police tok tok person for di state Odunlami Funmilayo, tell Tori pipu say di pikin wey die bin burn beyond recognition. Madam Esther Ojo say dem bin dey sleep for night around 3am wen one of her pikin wey dey about 1...

Nigeria Court tell Oga of EFCC make him go relaxed for prison

Image
Tori As We Dey WakaCom Di EFCC oga bin tok as in dey answer questions from tori pipo afta im budget defence session with lawmakers for di House of Representatives yesterday 8th of November 2022. Im say im organisation go make sure say di law, di provisions take im full course. Oga Bawa still tell tori pipo say dem don recover plenti proceeds from crime dis year. "We don get quite a lot of proceeds from crime and di provisions of Coker tok say make each relevant agency open confiscated and forfeiture accounts, we don open am and we dey remit evritin wey belong to Federal Goment into dat account. We dey also pay victims of crime from dat recovery account". EFCC oga also add say di Commisssion need more more for di new EFCC Academy wey go help dem dey ahead of di criminals through training nad re-training. "We dey build a brand new EFCC Academy and we need funding for am, last year dem allocat Three billion while dis year nothing nothing, na why we d...

UK self dey plan waka do strike dis November

Image
Tori As We Dey WakaCome: Dis na big suprise As Oyinbo self dey plan to waka strike dis month of November, University lecturers and other staff for inside obodo oyibo - UK,  do plan dis waka.  Dis na di tori wey we carry waka come. As we dey waka, no be lie. Remember to follow us on top we social media page.  Facebook @wakacometv Instagram @wakacometv Follow us on top  twitter @wakacometv  You fit dey wachte us live on top we YouTube channel @wakavomeTv   If you get Tori for us, waka come we WhatsApp on 08133385379 or  send your Tori to we Email: wakacometv@gmail.com  As we dey waka, no be lie.

APC campaign Ogun state

Image
Tori As We Dey WakaCome:  Di main roads for inside Abeokuta, the Ogun State capital, bin block on tuesday,  as e be say members of the All Progressives Congress (APC) bin do campaign for the presidential candidate of the party, Bola Tinubu and for Governor Dapo Abiodun, wey dey ginger for reelection. Dis na di tori wey we carry waka come. As we dey waka, no be lie. Remember to follow us on top we social media page.  Facebook @wakacometv Instagram @wakacometv Follow us on top  twitter @wakacometv  You fit dey wachte us live on top we YouTube channel @wakavomeTv   If you get Tori for us, waka come we WhatsApp on 08133385379 or  send your Tori to we Email: wakacometv@gmail.com  As we dey waka, no be lie.

Gunmen Attack Anambra Police Checkpoint

Image
Tori As We Dey WakaCome:  Plenty pipu fit don kaput , as e be say gunmen attack Anambra police checkpoint around 10:30 am between Ihiala-Uli axis inside Ihiala local government area.  Dis na di tori wey we carry waka come. As we dey waka, no be lie. Remember to follow us on top we social media page.  Facebook @wakacometv Instagram @wakacometv Follow us on top  twitter @wakacometv  You fit dey wachte us live on top we YouTube channel @wakavomeTv   If you get Tori for us, waka come we WhatsApp on 08133385379 or  send your Tori to we Email: wakacometv@gmail.com  As we dey waka, no be lie.

Nigerian Abuja Kanu train waka

Image
Tori As We Dey WakaCome:  Di Abuja/Kaduna Train Service go resume this month  November 2022 Dis na di tori wey we carry waka come. As we dey waka, no be lie. Remember to follow us on top we social media page.  Facebook @wakacometv Instagram @wakacometv Follow us on top  twitter @wakacometv  You fit dey wachte us live on top we YouTube channel @wakavomeTv   If you get Tori for us, waka come we WhatsApp on 08133385379 or  send your Tori to we Email: wakacometv@gmail.com  As we dey waka, no be lie.

Asuu Strike - Lecture dey para on top half salary for wey Gov pay dem.

Image
Tori As We Dey WakaCome: Lecturers dey live life of struggle', Asuu tok afta goment pay 'half salary' Tori waka come out on Thursday say federal goment pay lecturers half salary for di month of October. Goment neva give reason for di payment wey dem make to di lecturers wey suspend dia almost nine month old strike for di same month. NaFriday 14 October dem suspend di strike and resume on Monday 17 October - "federal goment don reduce academic workers to daily paid workers," na so one lecturer tok. Dr Austen Sado, di National Investment Secretary of di Academic Staff Union of Universities (Asuu) for interview yan say dem dey disappointed in goment. Oga Sado wey be member of di National executive council of Asuu say part of wetin lecturers dey complain of na poor salary wey goment dey pay dem compared to how politicians dey collect plenty money. E say e no make sense say on top of di poor salary dem dey collect, goment still get m...