TORI AS WE DEY WAKA COME: Help me na woman I be, I no be man No Man Wan waka talk to me or date me, Dem bi dey Think say I be woman wey change to man, because of the bear bear wey full my face, this matter don tire me, make I no go injure my self, no man Want marry me, no body waka come toast me, I no happy at all. waiting make I do, I don ture for this matter, na so so look them they look me like say I be man, them no want follow me waka or talk. Na woman I be, I no be man, waiting make I do now. Dis na Tori As We Dey, Waka Come. If you get Tori, send am to we Email: wakacometv@gmail.com As We Dey Waka, No Be Lie.