help me na woman I be, I no be man

TORI AS WE DEY WAKA COME:
Help me na woman I be, I no be man



No Man Wan waka talk to me or date me, Dem bi dey Think say I be woman wey change to man, because of the bear bear wey full my face, this matter don tire me, make I no go injure my self, no man Want marry me, no body waka come toast me, I no happy at all. 





waiting make I do, I don ture for this matter, na so so look them they look me like say I be man, them no want follow me waka or talk.


 Na woman I be, I no be man, waiting make I do now.


Dis na Tori As We Dey, Waka Come. 

If you get Tori, send am to we Email: 

wakacometv@gmail.com 

As We Dey Waka, No Be Lie. 

Comments

Popular posts from this blog

Boko Haram Don Collect Kaure Village: Over 3,000 Pipo Don Dey Homeless Inside Niger State.

Wizkid, Omah Lay and Plenty Celeb waka come with Headies 14th Edition Award dis February 2021.

Dis Christmas ogbonge awoof promo