Nigeria President Bola Ahmed Tinubu don officially become become di 16th President of Nigeria.


Tori As We Dey Waka Come:



E swear im allegiance and promise to deliver im duties and perform im functions in accordance wit di constitution of Nigeria and di law.


E say im go abide by di code of conduct and no go allow im personal interest influence im official conduct or decision.





Dis na Tori As We Dey, Waka Come. 

If you get Tori, send am to we Email: 

wakacometv@gmail.com 

As We Dey Waka, No Be Lie. 

Comments

Popular posts from this blog

India plane wey dey head to London crash wit over 200 pipo onboard

See As Person Pikin And Im Friends Die When Dem Drink Zakami Drink Inside Wedding

Waka on top Yelwata community in Benue State.