Police Don Arrest Di Oga Of Kidnap Kingpin for Delta State

 Tori As We Dey Waka Come:



Di Delta State Olopa Public Relation Officer, DSP Bright Edafe, talk dis mata for inside wan statement.

Olopa Yan say james carry di waka enter Ujewu Community insisde Udu Local Goverment Area on Friday, him waka arrested Di Syndicate Driver, 

Peter wey be Native of Kokori community for Ethiope-East LGA.



According to DSP Edafe, Dem confessed to their involvements in series of armed robbery, kidnapping operations in Ughelli and Warri 

with di kidnap of Mr and Mrs Okutonye Efetobore on 27/04/2023, inside Ughellli town and dem waka collect one million naira (N1,000,000)

before dem released couples.


Na on di 12/05/2023, di suspects waka with olopa to another notorious member of their criminal gang wey guy name na “Oh Lord” inside Egbike area in Udu.


Di suspect do wahala, when him see olopa with him Gun,as him take run comort for him  carban with bullet injuries.





Dis na Tori As We Dey, Waka Come. 

If you get Tori, send am to we Email: 

wakacometv@gmail.com 

As We Dey Waka, No Be Lie. 


Comments

Popular posts from this blog

Kenya don dey hot, Tori As We Dey Waka Come

Nigerian chef: Hilda Baci don break Guinness World Record for ‘longest cooking time.