Onidimu Of Idimu wey be di Lagos Monarch don kpai.

 Tori As We Dey Waka Come:



Onidimu Of Idimu wey be di Lagos Monarch don kpai.



Di Onidimu of Idimu Land inside Alimosho Local Government Area of Lagos State, Oba Azeez Olugoke Don Kpai, him don waka join im ancestors.

Na on Sunday Di Chairman of Egbe Idimu Local Council Development Area, Sanyaolu Olowoopejo yan dis mata say monarch Kpai at di age of 87




Dis na Tori As We Dey, Waka Come. 

If you get Tori, send am to we Email: 

wakacometv@gmail.com 

As We Dey Waka, No Be Lie. 


Comments

Popular posts from this blog

India plane wey dey head to London crash wit over 200 pipo onboard

See As Person Pikin And Im Friends Die When Dem Drink Zakami Drink Inside Wedding

Waka on top Yelwata community in Benue State.