Posts

All Progressives Congress (APC) presidential primary election postponed.’

Image
Tori As We Dey Waka Come: Dis na di picture of APC Presidentail candidates APC Don waka Postpones Presidential Primary To June.  All Progressives Congress (APC) don waka come say dem postponement di special convention for the primary of the 2023 presidential election. According to him, the postponement followed the extension of the deadline for the submission of the list of candidates by political parties by the Independent National Electoral Commission. The ruling party waka come to adjust di primary election timetable and tell INEC make dem extend di deadline dis june.

PDP 2023 presidential Candidate: Former Vice president Atiku Abubakar go represent PDP

Image
Tori As We Dey Waka Come: Ontop polict waka for 2023. Di former Vice President of  Nigeria, Atiku Abubakar Don waka win to represent him party for 2023 presidentail election, wey go happen next year, dem been declared the representative of the 2023 presidential Candidate for The People Democratic Party (PDP) on Saturday wey be 28th of May 2022. Atiku win Di primary by 371 votes him use comort Governor Nyesom Wike of Rivers State for road, Governor Nysom Wike get 237 votes, Former President of Di Senate, Bukola Saraki, scored 70 votes. Governor Udom Emmanuel of Akwa Ibom State get 38 votes; Bauchi State Governor, Bala Mohammed, scored 20 votes; a former Senate President, Pius Anyim, get 14 votes.

Deborah's Killer: Police Stop Dem for sokoto

Tori As We Dey Waka Come: Click to see Di videos  Di VIDEO Dis na di waka today inside sokoto has olopa dey try arrest di pipo wey kill dis innocent girl wey be student, Deborah na Christian and wating make Dis pipo kill am na because day she yan about Jesus, inside qan video wey dey go viral for social media, Dis Muslim pipo wey kill Dis innocent girl yan say e dey inside dem believe say make any body no talk about am, but plenty Muslim don waka come outside yan about Dis matter ontop social media say, na lie, e no dey inside any Muslim belive, say make police arrested all this people wey kill Dis innocent girl, ontop di waka update, Dis pipo don go burn qan Catholic Church and also scater market. For more Tori waka go we Facebook page @wakacometv or DM our page for any update. As we dey waka, no be lie.

NIGERIA: Abuja-Kaduna train wey bandit attack

Image
Tori As We Dey Waka Come: Dis na di picture of di Abuja-Kaduna train wey bandit attack, dem kidnap some passengers. Two cleaners and workers wey dey work inside di train, Loretta and Abdul die with some security personals and some passengers die plenty pipo injure and dem kidnap some pipo.  Dis train dey carry 970 passengers. Follow we waka ontop whatapp +2348133385379 ontop Instagram na @wakacometv on top YouTube subscribe to see we ogbonge videos Waka Come Tv. As we dey waka, no be lie.

LAGOS STATE Apongbo bridge on fire dis early mor-mor.

Image
Tori As We Dey Waka Come: LAGOS STATE Apongbo bridge on fire dis early mor-mor. Today wey be Wednesday 23rd of March dis morning na him fire outbreak don destroy plenti shops for Apongbon area of Lagos State. Click on this link to see the full video... Apongbon bridge on fire Dis na photo from di scene of di fire outbreak for Apongbon area of Lagos state, Southwest Nigeria.  Pipo property and plenti shops wey dey under di bridge fire don waka enter burn am destroy. For now, E never  dey clear yet wetin cause di fire, but we hear say di fire dey affect di bridge. Motor wey dey waka true di route dey advised to take alternative roads.  Fire fighters dem don already waka come to help stop di fire. Follow we waka ontop whatapp +2348133385379 ontop Instagram na @wakacometv on top YouTube subscribe to see we ogbonge videos Waka Come Tv. As we dey waka, no be lie.

Russia and Ukraine War: Black Africans left behind evacuations

Tori As We Dey Waka Come: Tori As We Dey Waka Come:  Dis na update, As E dey go, OnTop this wahala wey dey happen inside Ukraine, Russia Don scater dem with bomb and plenty Russian soja don enter inside Ukraine dey kill pipo, as dis matter dey happen, plenty pipo dey run waka comfort for di country, has dem start to dey transport people comort, dem refuse to carry black Africa student, dem forget say black live self matter ontop dis, we dey beg we Nigerian Government make dem check this video to fit arranged how dem go fit carry dis student comort for Ukraine. Dis na Tori As We Dey Waka Come, As We Dey Waka, No Be Lie. Video   Click on top this link to see this video: video Follow we waka ontop whatapp +2348133385379 ontop Instagram na @wakacometv on top YouTube subscribe to see we ogbonge videos Waka Come Tv. As we dey waka, no be lie.

Ex-Boy friend scatter Traditional marriage

Image
Tori As We Dey Waka Come: Wahala be like wating again!  Dis na bad waka has e dey hot for wan hot afternoon na him, wan woman wey her name be Miss Idara Elijah Okon, she dey jolificat onTop Her Traditional marriage na him her former Ex-Boy friend waka come with plenty pipo to do scater scater for 5he venue, dem waka scater everything, everybody wey come dis wedding goes has dem see area boys wey waka enter with wahala. Dis man wey him name na Sampson Effiong Eto, yan say him no go gree at all make Dis wedding happen unless Miss Idara Elijah Okon pay him back all Di money wey him Don spend ontop am, di money wey him dey ask for na 22M naira. Dis matter happened for Chief Elijah Okon Edet Compound at Afaha Efiat Iman, Etinan LGA, Akwa Ibom State. Follow we waka ontop whatapp +2348133385379 ontop Instagram na @wakacometv on top YouTube subscribe to see we ogbonge videos Waka Come Tv. As we dey waka, no be lie.

Nigerian Super Eagles Kelechi Iheanacho goal make Mohammed Salah Pharaohs wan cry

Image
Tori As We Dey Waka Come: Na Nigerian player Kelechi Iheanacho goal give Super Eagles victory over Mohammed Salah Pharaohs We Afcon winners Nigeria Super Eagles tackle seven time winners pharaohs of Egypt for Estadio Roumde Adjia stadium onTuesday 11th January 2022, for match wey many pipu say fit be di biggest game for dis Nations Cup for Cameroun so far. We Eagles 19th appearance for Afcon tournament and dem dey try to win dia fourth trophy, dia opponents Pharaohs dey make dia 23rd appearance. An also Egypt dey hope to get dia eight trophy. Di two t eams dey look forward to di FIFA world cup in Qatar as dem already progress to di next round of qualifiers See How di match take waka come Mohammed Salah wey be Egyptian captain t ake di first kick of di game as di refereee blow di whistle to signal di start of di match. Egyptian player Mostafa Mohammed test we Nigerian goalkeeper, Okoye wit di first shot of di game. Galatasaray striker shot fro...

Dis Christmas ogbonge awoof promo

Image
Bonanza! Bonanza!! Bonanza!!!        Awoof no de purge belle... Dis na ogbonge awoof promo from waka come entertainment, presents, 50% Discount on top DJ equipment & service, father Christmas costume, MC service, Video coverage for your events, complete sound for your events for school, office, shows etc... Waka Call Dis number now, for more waka on top dis ongbonge awoof. Tel: 08133385378

Police lawyer ACP Lough don turn to we Senior advocate, for we country Nigeria.

Image
Tori As We Dey Waka Come:   Police lawyer ACP Lough don turn to we Senior advocate, for we country Nigeria. Assistant Commissioner of Police, ACP Simon Asamber Lough, di Head of Chambers, Legal Section of the Nigeria Police Force (NPF) don waka enter for di rank of Senior Advocate of Nigeria (SAN). Dis na ogbonge waka on top him contribution to di development of law for we country Nigeria. Em bin dey amount di 72 lawyers wey enter on di 8th of December 202 by the Chief Justice of Nigeria. ACP Simon Lough (SAN) Dis followed recommendations and approval by the Legal Practitioners’ Privileges Committee (LPPC). ACP Simon Lough bin waka enter as cadet officer for di year 2000 into the service of the Nigeria Police. Na Twenty-one (21) years down the line in Public Service, ACP Lough don dey inside various departments of the Force including di legal section and held national positions ontop implementing legal policies for we country Nigeria. Follow w...

Nigeria President Buhari don waka Sacks AEDC Management.

Image
Tori As We Dey Waka Come: President Buhari don waka Sacks AEDC Management, Appoints Interim Board President Muhammadu Buhari don direct di immediate sack of di management of di Abuja Electricity Distribution Company (AEDC) over the strike by electricity workers. Tori waka come say di Nigerian Union of Electricity Employees (NUEE) on Monday  strike on top dier money matter, allowances, salaries and unremitted pension deductions. Di electricity workers born some area inside Federal Capital Territory (FCT), Kogi, Nasarawa and Niger states without power for hours. But for inside wan statement on Tuesday by Ofem Uket, the Minister of State for Power, Goddy Agba, talk say di management board of the company was sacked over the strike embarked on the workers. Uket start to yan say we Presido don arrange di setting up of a new management team to oversee the day-to-day operations of the company. Follow we waka ontop whatapp +2348133385379 ontop Instagra...