Russia and Ukraine War: Black Africans left behind evacuations
Tori As We Dey Waka Come:
Tori As We Dey Waka Come: Dis na update, As E dey go, OnTop this wahala wey dey happen inside Ukraine, Russia Don scater dem with bomb and plenty Russian soja don enter inside Ukraine dey kill pipo, as dis matter dey happen, plenty pipo dey run waka comfort for di country, has dem start to dey transport people comort, dem refuse to carry black Africa student, dem forget say black live self matter ontop dis, we dey beg we Nigerian Government make dem check this video to fit arranged how dem go fit carry dis student comort for Ukraine. Dis na Tori As We Dey Waka Come, As We Dey Waka, No Be Lie.
Comments
Post a Comment