Covid19: Ghana President Nana Akufo-Addo and Him Vice President, Bawumia Go Receive Di First Dose of Di Covid-19 Vaccine

Tori As We Dey Waka Come: 


Ghana President Nana Akufo-Addo and him vice president, Bawumia go receive di first dose of di Covid-19 vaccine.



For im yan, President Akufo-Addo him talk say,  dem go deploy di vaccines go 43 districts wey be di epicentres of di pandemic for Ghana, im yan say through di National Vaccine Deployment Plan, dem don segment Ghana population into four groups, and dis go determine which section of di population go collect vaccination at a particular time.

600,000 doses of di vaccine arrive Ghana on February 24, 2021, Ghana na di first African kontri for di world to receive di AstraZeneca vaccines from di COVAX facility.

Ghana number one and number two citizens go take di vaccine together with dia spouse live on TV so as to encourage Ghanaians say di vaccine dey safe to take.




wakacometv.blogspot.com

send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.

As We Dey Waka, No Be Lie.

#wakacometv #toriaswedewakacome

Comments

Popular posts from this blog

Boko Haram Don Collect Kaure Village: Over 3,000 Pipo Don Dey Homeless Inside Niger State.

Wizkid, Omah Lay and Plenty Celeb waka come with Headies 14th Edition Award dis February 2021.

Dis Christmas ogbonge awoof promo