Boko Haram Don Collect Kaure Village: Over 3,000 Pipo Don Dey Homeless Inside Niger State.

Tori As We Dey Waka Come:


Over 3,000 pipo don dey homeless as Boko Haram don collect dem village. 


Di Niger State Governor, Abubaka Sani Bello don talk about we kontri Nigeria, on safety on top bokoharam matter, him talk inside dis video say, bokoharam don carry flag come outside for Kaure village inside Niger State. Him yan on top dis matter say na only 2hours this pipu fit take waka to Abuja from Niger State, him say make Federal Government help for security, as Niger State no far from Abuja. As di matter dey sup now, Abuja sef no dey safe again according to di tori wey him yan press pipo inside dis video.

Click on dis link to fit see the video.πŸ‘‡πŸΌπŸ‘‡πŸΌπŸ‘‡πŸΌ

Bokoharam take over kaure village


wakacometv.blogspot.com


send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379.


As We Dey Waka, No Be Lie.


#wakacometv #toriaswedewakacome

Comments

Popular posts from this blog

Wizkid, Omah Lay and Plenty Celeb waka come with Headies 14th Edition Award dis February 2021.

Dis Christmas ogbonge awoof promo