Tinubu A.K.A Jagaban Don collect Certificate Of Return with him vice

Tori As We Dey Waka Come: 

President Elect Recive im Certificate Of Return. 

Today wey be Wednesday 1st of March 2023, for inside we country Nigeria for Abuja, APC Presidential candidate SAN Bola Ahmed Tinubu don waka come collect him Certificate of Return as him be Di winner of Di presidential Election wey dem do for we country this February 2023.


Di INEC Chairman, Professor Mahmood Yakubu, announced Tinubu as the winner at the International Collation Centre in Abuja 


Dis na Tori As We Dey, Waka Come. 
If you get Tori, send am to we Email: 
wakacometv@gmail.com 
As We Dey Waka, No Be Lie. 

Comments

Popular posts from this blog

Guinea Military coup: Soldiers don waka collect presidential power for Guinea.

Covid19: We need 3months before schools go fit open back again, House Of Representative.

Uganda Bobi Wine Under Home Arrest & Out Of Food.