Gunmen don kill two US Consulate Staff, burn dier body inside Anambra state

Tori As We Dey Waka Come:

Gunmen don kill two Nigeria pipo wey dey work for US Embassy, dem born dis pipo body inside Anambra state today May 16th 2023.




Some staff of di US Embassy for Nigeria don kpai after dis unkown gunmen kill dem burn dier body for Ogboru LGA of Anambra state 

Dem shoot dis officials dead as dem dey waka on top dier humanitarian mission for dis area.




Di talk talk person for US mission for Nigeria yan say olopa dey di Nigerian security men to fit waka do di investigation 


Di talk talk person for of di state police command, DSP Tochukwu Ikenga, don confirmed dis statement.




Dis na Tori As We Dey, Waka Come. 

If you get Tori, send am to we Email: 

wakacometv@gmail.com 

As We Dey Waka, No Be Lie. 

Comments

Popular posts from this blog

India plane wey dey head to London crash wit over 200 pipo onboard

See As Person Pikin And Im Friends Die When Dem Drink Zakami Drink Inside Wedding

Waka on top Yelwata community in Benue State.