Portable, don lose im celebrity boxing rematch against Charles Okocha.
Tori As We Dey Waka Come:
Portable Disqualify for Rematch Against Charles Okocha
Street-pop singer Habeeb Okikiola, wey everybody know as Portable, don lose im celebrity boxing rematch against Charles Okocha.
Dem disqualify Portable after e walk out of di ring before di first round even finish.
Di fight turn to wrestling-style wahala before officials come separate dem. For di middle of di chaos, Portable just waka comot from di ring.
Dem try beg am make e come back, but e refuse. Because of that, dem disqualify am and give Okocha di victory for di highly anticipated rematch.
As We Dey Waka, No Be Lie.
For Advert email us
E:mail wakacometv@gmail.com

So him. O win
ReplyDelete