CBN New Naira note waka

Tori As We Dey WakaCome:

One Former Deputy Governor of the Central Bank of Nigeria (CBN), Kingsley Moghalu don come out dey yarn, say that decision of CBN to redesign the naira note make sense die, say na good step for our economy.
He still shalaye, say CBN dey try to control the supply of money inside the economy. 
See as he talk... ''If 80% of bank notes inside circulation dey outside bank, na wahala be that. 
Wetin CBN dey plan, na to force all those akpalakpala wey dey outside, make e enter back inside bank.
Those wey hold money must surrender to get new ones or else e go become illegal tender after January 31 2023.
As we dey waka, no be lie.

send your Tori to we Email: wakacometv@gmail.com

Follow us on top Instagram @wakacometv

Follow usom top twitter @wakacometv

Follow us on top Facebook @wakacometv

Comments

Popular posts from this blog

WAHALA WAY HAPPEN BETWEEN ISRAEL AND IRAN.

Di Owner of waka come Tv

India plane wey dey head to London crash wit over 200 pipo onboard