Presidency Fire Back at Atiku Over US Petition

Tori As We Dey Waka Come:


Presidency Fire Back at Atiku Over US Petition

On Thursday, Presidency vex come answer former Vice President Atiku Abubakar.
say e dey undermine Nigeria's sovereignty bcos e go lobby US government about Tinubu, Presidency say Atiku dey try externalise domestic politics and undermine Nigeria's dignity

Atiku people wey dey lobby for US reportedly submit petition to President Donald Trump and US State Department concerning 1993 civil forfeiture case wey involve President Bola Tinubu.

Presidency call am disrespect to Nigeria sovereignty. Dem even drag Atiku say im sef get legal issues for US.
Dem say Atiku legal history for US, like di William Jefferson bribery scandal.


As We Dey Waka, No Be Lie.
For Advert email us
E:mail wakacometv@gmail.com

Comments

Popular posts from this blog

Guinea Military coup: Soldiers don waka collect presidential power for Guinea.

Covid19: We need 3months before schools go fit open back again, House Of Representative.

Uganda Bobi Wine Under Home Arrest & Out Of Food.