IGP Disu Talk Say: "Shoot Anybody Wey Dey Carry Illegal Gun"
Tori As We Dey Waka Come:
‘IGP Disu Talk Say: "Shoot Anybody Wey Dey Carry Illegal Gun"
Inspector-General of Police, Olatunji Disu don give order to all police officers for Nigeria.
E say make dem shoot on sight anybody wey dem catch with illegal firearm.
Disu talk am on Friday during stakeholders meeting for Government House, Makurdi, wey be Benue State capital.
According to am, na President Bola Tinubu give the instruction say make dem put an end to the security wahala wey dey happen for the state.
So now police don get green light to act hard on anybody wey dey carry illegal gun.
As We Dey Waka, No Be Lie.
For Advert email us
E:mail wakacometv@gmail.com

Comments
Post a Comment