Why FIFA no go pay Ghetto Kids
Tori As We Dey Waka Come:
SPORT WAKA
Why FIFA no go pay Ghetto Kids
As for Ghetto Kids, FIFA no book dem directly o.
Wet Ghetto Kids and Shakira go gain from World Cup 2026
As for Ghetto Kids, FIFA no hire dem directly. Any arrangement wey Ghetto Kids get na with Shakira herself, not with FIFA or the World Cup organizers.
Dem shine well for the biggest stage alongside big superstars, but FIFA no go pay Ghetto Kids.
Explanation dey comments π
#sportwaka #wakacometv #fun
For more ogbonge waka, remember As we dey waka, no be lie.
For advert contact WakacomeTV
Email:wakacometv@gmail.com

Comments
Post a Comment