JAGABAN don waka yan EFCC Make Dem Unfreeze Osun Govt Account
Tori As We Dey Waka Come:
JAGABAN don waka yan EFCC Make Dem Unfreeze Osun Govt Account
President Bola Tinubu don tell EFCC make dem go court quick quick go vacate di order wey dem use freeze Osun State Government account.
Dis matter don cause wahala. Opposition parties dey question am, lawyers and civil society groups dey support am, Osun Govt don drag EFCC go court, and plenty Nigerians for social media dey ask make di EFCC Chairman, Ola Olukoyede resign or dem remove am.
As E Dey Hot
On Wednesday, EFCC talk say nobody should withdraw money from Osun State Government statutory allocation account because of ongoing investigation.
According to di anti-graft agency, na because of suspicious movement of money dem do am. Dem dey investigate how about N11 billion from Ecology Funds, Intervention Funds, and FAAC allocation dey disappear.
Preaidom don waka yan talk on Thursday, President Tinubu sign statement himself and order EFCC make dem go court immediately go lift di freeze and stop di action.
He talk say im never get full details, but di timing no just correct at all because Osun governorship election dey come on August 15.
For di statement wey dem title ‘President Tinubu Directs EFCC To Vacate The Court Order Freezing Osun Government Account.
As We Dey Waka, No Be Lie.
For Advert email us
E:mail wakacometv@gmail.com

Comments
Post a Comment