TANKER FALL KON CATCH FIRE
Tori As We Dey Waka Come: Today wey be Thursday 7th of January 2021, this afternoon na him di PETROLEUM TANKER EXPLODE catch fire, as e somasult. The gbege make plenty pipo wey dey the area run go hide dem head, for safety. This particular waka happen for Apapa/Oshodi express way inside Lagos State. send your Tori, to we E-mail: wakacometv@gmail.com or whatsapp +2348133385379. As We Dey Waka, No Be Lie. #wakacometv #toriaswedewakacome #talkamafrica @talkamafrica