A Nigerian man don die after police operation for Bellville, Cape Town, South Africa.
Tori As We Dey Waka Come:
A Nigerian man don die after police operation for Bellville, Cape Town, South Africa. Di thing don spark calls make dem do independent investigation.
Di Nigerian Consulate General for Johannesburg don identify di man wey die as lbeh Chika Simon. Dem say di incident happen on July 23.
Di tragic death of Chika Ibe (dem still dey call am Ibeh Chika Simon) happen on July 23, 2026, during police operation for Bellville, Cape Town.
NICASA - Nigerian Citizens Association South Africa - dey allege say dem torture am and suffocate am till e die.
But South African police dey talk say di man collapse during di arrest.
Di matter dey cause serious concern among Nigerians for South Africa.
As we dey waka, no be lie.
For Advert email us
E:mail wakacometv@gmail.com

Comments
Post a Comment