Nigerian Super Falcons go play against Malawi
Tori As We Dey Waka Come: SPORT WAKA All the Super Falcons players don reach camp, e remain only 3 pipu wey dey waka come. Nigerian Super Falcons go play against Malawi on 28th July 2026 Na dis 3 pipu dey road dey waka come join di team: _Ijamilusi _Gift Monday *Abiodun Deborah Dem go land this evening while training dey continue. Esther Okoronkwo and Michelle Alozie na the last people wey join the team. We dey expect the remaining 3 to arrive too. For more ogbonge waka, remember As we dey waka, no be lie. For advert contact WakacomeTV Email:wakacometv@gmail.com